Peter Rufai, former Super Eagles goalkeeper don die

Peter Rufai, former Super Eagles goalkeeper don die

Super Eagles don confam am. E die at di age of 62.

VIA BBC PIDGIN 

Former Nigeria Super Eagles Captain and Ggoalkeeper Peter Rufai don die.

Super Eagles don confam am. E die at di age of 62.

Reports say di legend, Dodo Mayana as dem dey popularly call am, die on Thursday 3 July morning.

Im death dey come afta di tori of di death of Liverpool forward Diogo Jota, wey die for car accident aged 28.

We still dey update dis tori!

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Scroll to Top